world-service-rss

BBC News Pidgin

‘Our children no fit go school and we no fit comot for house’ - Resident cry out ova Anambra communities kasala

'Our children no fit go school and we no fit comot for house' - Resident cry out ova Anambra communities kasala

Sọ́ndè, 4 Ọktóba 2026 fọ 10:33:21

Di kasala wey burst on Friday, 2 October becos of land dispute between Aguleri and Umuoba Anam kpai and injure pipo.

‘Most of our pipo don kpai’ - Nigerians wey return from South Africa share dia experiences

'Most of our pipo don kpai' - Nigerians wey return from South Africa share dia experiences

Sátọdè, 3 Ọktóba 2026 fọ 09:15:24

Di Nigerians arrive for di Murtala Muhammed International Airport for Lagos, southwest Nigeria.

Why Ethiopia and Eritrea cut diplomatic ties and wetin fit happun next

Why Ethiopia and Eritrea cut diplomatic ties and wetin fit happun next

Fraídè, 2 Ọktóba 2026 fọ 16:25:20

Di diplomatic fallout dey happun as Ethiopian forces dey fight rebel across di northern region.

Police rescue 10 victims wey gunmen kidnap for Imo State inside buses wey dey go NYSC camps

Police rescue 10 victims wey gunmen  kidnap for Imo State inside buses wey dey go NYSC camps

Fraídè, 2 Ọktóba 2026 fọ 09:03:43

Di buses bin dey travel to NYSC orientation camps for Imo and neighbouring Akwa Ibom state wen di jaguda pipo attack dem on Thursday morning.

How Nigerian politicians celebrate kontri 66th Independence Anniversary

How Nigerian politicians celebrate kontri 66th Independence Anniversary

Tọ́zdè, 1 Ọktóba 2026 fọ 15:12:34

President Bola Tinubu tok about im economic reforms as im ask Nigerians to dey confident in di kontri future.

FCT Minister Nyesom Wike son say im no collect $2.1m from businessman ova Abuja land deal

FCT Minister Nyesom Wike son say im no collect $2.1m from businessman ova Abuja land deal

Tọ́zdè, 1 Ọktóba 2026 fọ 13:05:17

One Safwan Garba carry mata go court as e allege say Jordan Wike no fulfil dia agreement for one joinbodi real estate business afta e collect $2.1 million from am.

South Africa anti-migrant group protest against gender-based violence and illegal migration

South Africa anti-migrant group protest against gender-based violence and illegal migration

Wẹ́nẹ́zdè, 30 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 15:30:24

Di anti-migrant group ‘March and March’ bin announce 30 September as deadline for undocumented migrants to comot from di kontri.

Africa richest man Dangote open refinery for Kenya – Wetin dis mean for Africa

Africa richest man Dangote open refinery for Kenya – Wetin dis mean for Africa

Wẹ́nẹ́zdè, 30 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 10:14:58

As di groundbreaking ceremony for di proposed 700,000bpd Dangote Refinery dey hapun for Lamu, Kenya, here na wetin di development mean for di East Africa region.

South Africa President Ramaphosa announce four immediate measures to tackle violence against women

South Africa President Ramaphosa announce four immediate measures to tackle violence against women

Tiúzdè, 29 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 19:07:42

President Cyril Ramaphosa go address di nation dis evening on di steps wey im administration dey take to confront gender-based violence and femicide

‘We dey heal di sick inside bus’ - Ghana pastors fit go jail if dem preach inside public motor

'We dey heal di sick inside bus' - Ghana pastors fit go jail if dem preach inside public motor

Sọ́ndè, 4 Ọktóba 2026 fọ 12:01:42

Ghana na Christian kontri wia dem dey preach inside public transport evriwia.

Wetin be Zamzam water and wia e come from?

Wetin be Zamzam water and wia e come from?

Sátọdè, 3 Ọktóba 2026 fọ 10:17:44

Millions of pipo consider Zamzam Water to be holy water wey dem believe say fit cure diseases.

Family, friends and fans say bye-bye to Olu Jacobs as dem bury ogbonge actor

Family, friends and fans say bye-bye to Olu Jacobs as dem bury ogbonge actor

Fraídè, 2 Ọktóba 2026 fọ 13:50:00

Di burial take place for di Freedom Centre for Lekki, wia family several stars of di Nigerian feem industry also attend to honour di late actor.

South Africa issue deadline to end green ID booklet wey go address illegal immigration

South Africa issue deadline to end green ID booklet wey go address illegal immigration

Fraídè, 2 Ọktóba 2026 fọ 10:38:49

South African govment tok say di current green ID booklet dey very easy to forge and e follow for wetin dey cause illegal migration issues for di kontri.

Popular Zimbabwe businessman Wicknell Chivayo die wit im wife and four odas for helicopter crash

Tọ́zdè, 1 Ọktóba 2026 fọ 06:43:33

Zimbabwe businessman Wicknell Chivayo, togeda wit im wife, Lucy Muteke die for helicopter crash.

‘Nigeria don pass through red sea’ - Key highlights of Tinubu Independence Day nation address

'Nigeria don pass through red sea' - Key highlights of Tinubu Independence Day nation address

Tọ́zdè, 1 Ọktóba 2026 fọ 06:48:26

Tinubu tok say Nigeria don cross di red sea and say im don repair di foundation of di kontri economy, so pipo suppose expect di good times now.

Netanyahu say pilot chop arrest afta e stab co-pilot and try to crash plane wey dey go Israel

Netanyahu say pilot chop arrest afta e stab co-pilot and try to crash plane wey dey go Israel

Wẹ́nẹ́zdè, 30 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 13:33:50

Di Flydubai plane wey take off from Dubai International Airport early on Wednesday send emergency code about two hours afta di journey start, according to flight tracking website Flightradar24.

Wetin you fit do for your 30s to improve your health for your 70s

Wetin you fit do for your 30s to improve your health for your 70s

Sátọdè, 26 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 16:29:43

Simple tins like taking a quick 15-minute walk evri day, sleeping well regularly, eating balanced food and keeping your body active fit make big difference as you grow older.

Wat to know about ofor seed: Di healthy natural soup thickener wey dey totori Nigerians

Wat to know about ofor seed: Di healthy natural soup thickener wey dey totori Nigerians

Sọ́ndè, 20 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 06:48:55

Ofor na natural soup thickener wey dey help make soups thick, smooth, and slightly sticky.

Wetin dey ginger men to get penis fillers and wetin be di risk?

Wetin dey ginger men to get penis fillers and wetin be di risk?

Sọ́ndè, 6 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 16:29:25

Penis fillers, wey dem design to increase di organ size don dey gain popularity, despite warnings say e get complications.

Wetin to know about cancer, types, stages and signs to look out for

Wetin to know about cancer, types, stages and signs to look out for

Mọ́ndè, 24 Ọgọst 2026 fọ 17:42:32

For some pipo body cancer no dey show early except you shine your eyes dey check, but for odas e go give di pesin warning for di early stage, if di pesin no check am quick or rush go hospital water fit pass garri.

Who be Presley Gerber? - model and son of Cindy Crawford wey die at age 27

Who be Presley Gerber? - model and son of Cindy Crawford wey die at age 27

Mọ́ndè, 21 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 10:55:57

Im family don ask for privacy during dis “veri difficult and painful time” following di model death.

Wetin make all support acts for Ed Sheeran US tour to comot afta dem drop Macklemore

Wetin make all support acts for Ed Sheeran US tour to comot afta dem drop Macklemore

Wẹ́nẹ́zdè, 16 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 10:17:43

Di kasala bin start for 4 September wen Macklemore bin perform for Ed Sheeran concert for di MetLife Stadium in New Jersey.

Nigerian dancer Poco Lee pre trial hearing go hold for February 2027 afta UK Court grant am bail

Nigerian dancer Poco Lee pre trial hearing go hold for February 2027 afta UK Court grant am bail

Tiúzdè, 15 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 13:09:49

Dis na afta Snaresbrook Crown Court for di United Kingdom confam for statement wey BBC News Pidgin receive say Poco Lee dey face some charges.

Winners and nominees of Emmy awards 2026

Winners and nominees of Emmy awards 2026

Tiúzdè, 15 Sẹptẹ́mba 2026 fọ 06:48:24

Zendaya, Noah Wyle, Sarah Snook and Colman Domingo dey among di stars for di acting prizes.